NewStats: 3,264,118 , 8,182,678 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 06:44 PM 2g565uq6w2h |
Court Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara (47767 Views)
Shebbs: 2:35pm On Dec 05, 2023 |
Which One Is Rape? Did The Boy Force Her On Gun Point To Leave Her Parents House And Go To The Hotel With Him? I Hate When You Call White Black. Chastise The Dead So The Living Will Learn And Not Make Same Mistake.
|
hkidola00(m): 3:06pm On Dec 05, 2023 |
omo i go soon dey enter ilorin later,one of my mummies own k.k food palace beside metropolitan stadium at asa dam road but wetin i been dey read about ilorin nowadays no gel..back then na football and sport boys been dey think of wey i get team for maraba self musty f.a....now boys no been dey think anything than yahoo and sex...anywayz all man for himself,how ilorin
philo04: |
philo04(m): 6:21pm On Dec 05, 2023 |
hkidola00:ilorin still deh peaceful nah dem boys wan spoil am I stay along Asa dam too I sabi musty fc no be that guy weh get printing house for Edun get the team ? |
Fearyourcreator: 6:26pm On Dec 05, 2023 |
dangotesmummy:Them go cry together in future na .. na the mama no go rest ... Lolzzz ... 1 Like |
hkidola00(m): 7:00pm On Dec 05, 2023 |
coach musty...not sure he had printing press or maybe he has..we won state league 2015 nd 2016....last time i was in ilorin was 2017 for a trial at kwara football academy...still got family there...i fit quote you anytime i enter ilorin
philo04: |
philo04(m): 8:41pm On Dec 05, 2023 |
hkidola00:okay bro |
Unconscious Man Pushed Out Of A Bus In Lagos (photos)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |