NewStats: 3,263,945 , 8,182,000 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 10:02 PM 67q4fq6w2h |
(1) (10) (of 15 pages)
![]() |
Davido pman don Dey fat ooo
|
![]() |
This benue state dey do so many weird things like Ghana
|
![]() |
Googledotcom: Scared about what? 1 Like |
![]() |
AllBlack: Lol that’s why women supposed to Dey humble… His previous wife might be thinking she can’t be replaced and finally e shock her 2 Likes |
![]() |
datola: E shock me too 1 Like |
![]() |
From his Jacket you will know he still love Real Madrid…cos nah Madrid Jacket he wear
|
![]() |
There’s nothing beautiful here, only the stadium get light while the whole community is in darkness. How am sure if no be generator dem on
|
![]() |
New method of dropping new album… naso odumuldo sef talk
|
![]() |
As long it’s white garment church, she never born again Quote me anywhere
|
![]() |
Benue Dey always behave like Ghana…
5 Likes |
![]() |
See as grey hair plenty for him head nah too much swear from community dey affect ham
|
![]() |
Nah too much innocent blood 🩸 and drugs cause all this one
2 Likes |
![]() |
According to my research any girl with small breast dey always get bad mind
|
![]() |
suckprick: Please does it has any effect on ladies? Cos one of my banny Dey masturbate which I have warn her to stop |
![]() |
The name Nigeria don finish kpatakpata… All this our boys can’t stop from doing crime
|
![]() |
Greydebz: All this new for nairaland dey always get hope for this country….How do you expect the country to be better! When our nairaland platform hasn’t change since it’s existence |
![]() |
JibrinAm: Call very dark man nah since is the savior of humanity 1 Like |
![]() |
All this cultist are also part of the problem in Nigeria
1 Like |
![]() |
Firebox123: You dey mind her? If truly the mothe in law beat her she wouldn’t have had the chance to do that useless video |
![]() |
NgeneUkwenu: Did you just say every night? Which honey you wan come give your future husband? Cos it’s obvious your boyfriend don finish everything 2 Likes |
![]() |
Ebuka78: Nice one bro… those gender can manipulate things |
![]() |
Donald7610: No mind them nah on top Puna dem dey get power but If Hardsmen come all the youth go flee away. 13 Likes |
![]() |
obonujoker:Don’t mind him. I see no reason why posting this trash. |
![]() |
![]() |
As long nah Edo State, E no suprise me
|
![]() |
LagosOrigin: Shey cultists Dey always Dey calm? |
![]() |
Kobojunkie: I can’t come across such a man that will defraud me never |
![]() |
Kobojunkie: Why you dey give her clue on what to do? Women wey Dey japa with men money nko? Omo leave her oooo that’s her cross so let’s her bear the cross |
![]() |
Boss I will advise you to start with the project.. venturing into business will be waste of time and resources since you don’t have any ideas of business you want to venture into. If I get that 3M nah to continue with my project too 2 Likes |
![]() |
My questions is who was doing the recording? Is it that the person can’t rescue the man before doing the recording?
|
![]() |
Samantha125: Nah mad person he be…. So because it’s ok for him he expected everyone to be ok too 1 Like |
(1) (10) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |