NewStats: 3,263,619 , 8,180,772 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 08:32 PM 3u3z3kq6w2h |
(1) (10) (of 84 pages)
![]() |
Na that Boniface wey dem dey invite dey pain me ..
|
![]() |
I wonder wetin all these Gen Z soldiers dey think... Before you speak up in Africa, atleast make sure you are not in your home country.... In as much as he is in Nigeria he would be caught.. Why not relocate to Togo or Ghana atleast and expose them from there ... You think say I no get things to talk about those bast脿rdz in AHQ and DHQ ??. Make Una dey use Una head oo |
![]() |
CodeTemplarr: Painful reality 馃槩馃槩馃槩馃槩 |
![]() |
If na you You go like make dem spoil your business... You know the Kain tithe wey dey collect
|
![]() |
SultanOfAbia:. You are totally on point bro... E get why our grandfathers keep them for kitchen only... E get why... Wallahi 1 Like |
![]() |
Said by a gender that Moneylize men in the first time/date ... Mtcheeeew egh煤 2 Likes |
![]() |
muyico: You no count Victor Anichebe of Everton FC.. Naso D guy career kuku end after em follow her.. 1 Like |
![]() |
Lol .. Take 30+ women serious at your peril.. 24 Likes 6 Shares |
![]() |
Only a foolish person takes a woman words serious.. Woemen ain't victims 4 Likes |
![]() |
Inter should win please... Moreover, E no go better for single M贸ms 馃挴馃檹 1 Like |
![]() |
Helpout12345: Hope you didn't marry her ?? Or you are not dating her anylonger ?? Cos that girl na better manipulator o 1 Like 1 Share |
![]() |
Jamaica should win us pls.... Super chickens.. |
![]() |
So this nonsense is news worthy?? Not even that they bought a new vehicle but just that they refurbished a vehicle and it is news worthy enough for all the praise singing to the DIG ?? You clowns are shameless Wallahi 1 Like |
![]() |
Since Barca and Man city is not there.. anyone should win it Shame on single moms thou.. |
![]() |
Babatunjo: D guy na Fool.. Las Las na social media addiction and validation go doom most of our Men... You do something you come announce am for the world so that dem go clap for you... That fo贸l called 脌kpi never do half of things wey some of us dn do.. but he is about to face the music for not keeping shut.. 1 Like |
![]() |
Some people are just useless ooo. You dn runs make about 64 Million.. The other one made 134 million which isin his yet he didn't gradually withdraw the money to other s, dollar s, proxy and resign or dessert from the job.. Yet continued in the job... MuM煤 personnel.. |
![]() |
Both IPOB fo贸ls and one Nigeria Ediots dn tire for dis matter... E no dey reach 10 pages again like before.. lol |
![]() |
cr7lomo:.. No mind the Ediots... Make she come naija come jail 脌kpi by herself of E sure for her.. |
![]() |
Person wey be oloshooo贸 abroad dey yarn dust... Make she come naija come send 脌kpi go jail nah |
![]() |
Miramonica: 馃槀馃槀馃槀馃槀馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ |
![]() |
You can never hide the bad characters of a single M贸m. Never.. E go always show.. 4 Likes 1 Share |
![]() |
One day this boy and his cohorts would be investigated and all his wrongdoings would be brought to the fore and he would answer for them.
1 Like |
![]() |
insha'Allah this usel猫ss club Manchester United will lose tonight.... Misery to Man Utd fans AMEN |
![]() |
Kudos to those wey kpaii him
1 Like |
![]() |
elipheleh: Bro you dey burst my brain... I think say na only me get this mentality wey you get... Whenever I see super rich and famous men get married I laugh at them... E get money wey I go touch eeh.. the first thing I go do na to divorce my wife and possibly get restraining order against her .. Out men are too laid back and unaware hence their wives keep on keeling dem and enjoying their wealth... E get money wey you go make, wetin go dey your wife mind na how to K猫el you and enjoy that money with small small boys... Especially if your wife is young and fresh .... Two women for my area keel their husbands codedly and are now enjoying their wealth.. one of them her husband left over 5 landed properties and hotels ... She go just drive off everytime with one of her SUV and carry one different boy wey she dey go Fu莽k naso people go just dey look her... |
(1) (10) (of 84 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 30 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |