NewStats: 3,263,622 , 8,180,789 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 09:01 PM 73p56q6w2h |
(1) (10) (of 1067 pages)
![]() |
29 Likes 2 Shares |
![]() |
Human being are too selfish .. you're against tattoo but can't complain because it's written in your name.... HUMAN BEING sha ![]() ![]() ![]() 51 Likes 4 Shares |
![]() |
1 Like |
![]() |
E n siere...
|
![]() |
timbros:Na ya voice i dey hear for the next cell ? I don collect officer pen take correct am ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Amethyst101: All of them together no reach Half GK . ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Na wrtin dem ho separate them Two werey people .. muniru and Amabli ![]() |
![]() |
Wetin Mbappe dey complain for ... ![]() |
![]() |
Game over
|
![]() |
Unai simone ..
|
![]() |
Last chance everybody in
|
![]() |
Instead of you to blame the hediot wey foul you dey go blame refree...
|
![]() |
5-4
|
![]() |
You don't need Goal and bring Barcola in .. he can assist sha o but to score rhe Goal Na wàhálà.. he dey chop goals like food ![]() ![]() |
![]() |
Na dis one win .. this Goal wey dem miss
|
![]() |
Magna see dis one
|
![]() |
5-3 ..
|
![]() |
![]() |
Yamal wan kee Hernandez ..just kukubgive am ya Jersey yamal
6 Likes |
![]() |
What a goal 5-2
|
![]() |
WhoDeyHause:Estavao need to prove himself first before we can even compare...YAMAL is ahead of anybody today .. no one is close . |
![]() |
Unai simone take this game personal
|
![]() |
JobAndVacancies:No ... yamal is qualify as he already won the Golden boy award too .. age isn't a factor that affect Balon D'or |
![]() |
Unlimited22:Make he no kuku come atall . I haven't get over Jackson shock till now abeg . Imagine Manure fans go dey yab us with onana twins ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Another player that's not getting enough recognition today is Fabian Ruiz what a player Quality and quantity.
|
![]() |
WhoDeyHause:Baller Aye .. ![]() |
![]() |
Bluelines69:Out own Gius6o nko ? ![]() |
![]() |
We no want onana 2 o abeg
|
![]() |
Yamal 5-1
|
![]() |
Barcola don start .. that one hard sha ![]() |
![]() |
Giusto in
|
(1) (10) (of 1067 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |