NewStats: 3,263,512 , 8,180,394 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 10:32 AM 6z3q37q6w2h |
(1) (10) (of 135 pages)
![]() |
Omoh.......even 2 odds no sure again
1 Like |
![]() |
Omoh........... I give it to the one and only Pluto presido
|
![]() |
Who do you think will go home with the award?
|
![]() |
Omoh.........I'm speechless
1 Like 1 Share |
![]() |
Omoh.......if I tell u say e easy,na big time setup
1 Like |
![]() |
Omoh........notin new jare,na normal tin
|
![]() |
omoh......at dis point you will realise day vanity upon vanity,all is vanity
|
![]() |
omoh.........its almost a year since i lost my phone and i've nt been able to get a new one.nah my neibour latop i use dis nyt,i dey miss ona sha....abeg make person epp me with any phone,or small assistance to get another phone.been without phone is lyk sickness to me.i'm pleading ...na nokia touch i dey use for a year now,and i'm tired of it.i need sum1 to help me out.
|
![]() |
OMEGA009: omoh.........dis ur picture jst dey make me laff. |
![]() |
omoh.............fish nah fish jare.
|
![]() |
omoh.............meat nah meat jare
1 Like |
![]() |
omoh.............last last yahoo no fit stop for naija again..it has cum to stay..
1 Like |
![]() |
omoh........Abeg nah to see food chop dis 9th be my wahala for now. me and japa no get anytin in common |
![]() |
Namaster: omoh..........So u go open ur 2 korokoro eyes,give 1 grl 18k for short time? on to say u be dangote pikin bbh 1 Like |
![]() |
omoh..........E No go beta for who do u dis kind tin..
9 Likes 1 Share |
![]() |
SavageResponse:omoh...........including ur sisters. 2 Likes |
![]() |
omoh...........them too plenty.. 1)95% nigeria grls are useless. 2)rich men children no knw wetin God do for them 3)no dff btw tinubu and satan. make i stop here 1st 3 Likes |
![]() |
omoh..........oga,go do soapy.. abeg allow the innocent woman rest.. 4 Likes 1 Share |
![]() |
Dilijingsly: omoh...........Hw much? |
![]() |
BeyondCertainty: omoh.........No go do urslf. |
![]() |
Promise47: omoh..........see as the travel easy for ur mouth. 1 Like |
![]() |
PointZerom: omoh.........jst dey play |
![]() |
Boogyman557: omoh...........boss man,u dn make me laff tire 4 here. 2 Likes 1 Share |
![]() |
omoh..,......the forge of the angels remain my favourite of all her songs
1 Like |
![]() |
omoh.........no be only who dey fly for night be witch..
7 Likes |
![]() |
omoh..........AYE !!!
|
![]() |
muyico: omoh.........i swear |
![]() |
RonuMiscreant: omoh.........nah one of those apc miscreant be dis.....helinus people |
![]() |
omoh..........nah for dis tinubulation u want make man pikin last for hours ontop kpekus? Be lyk u dey fyn who to kill. 5 Likes |
![]() |
Curious345: omoh........i say a very big amen to dis prayer. 1 Like |
![]() |
Ikumapkayi: omoh............in wat aspect? |
(1) (10) (of 135 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |