NewStats: 3,263,485 , 8,180,284 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 07:58 AM 1p32sq6w2h |
(1) (5) (of 5 pages)
![]() |
olawaleatanda: Kindly wait for FA Cup and Carling Cup list |
![]() |
Why be say those wey dey get peaceful marriage, their wife no be slay queen them ๐ค abi those ones no dey give man peace of mind ?
3 Likes 1 Share |
![]() |
Galinton: Is a normal thing to worry about things you dream of doing but is not normal to worry over things you have not tried doing. The trust is you can't achieve all your dreams, so the earlier you understand this truth the better. |
![]() |
I just hope is not what am thinking because this your advert has being coming in the different format, same phone for more than one month if not two months. God dey
|
![]() |
God abeg na who dey use our leaders brain play temple run ๐ค can you just imagine the pride in celebrating nonsense....
12 Likes 2 Shares |
![]() |
The greatest scammers are women because they scam you emotionally and manipulate you to play on their tune.... once a woman cry bro I don move if not; ask samson how e take happen ๐
|
![]() |
Everyday bro, I go lie for you. Classic fm 97.3 driving home in grand style Naija info 99.3 newspaper digest 1 Like |
![]() |
If you believe this people bro you need see doctor, na audio killing we dey read for paper. Na football and alcohol dey keep man hope alive not this bingos call naija government. |
![]() |
To buy phone now person need to save like say na land you wan buy, 200k phone ma midrange. Na now I understand the word "SO HELP ME GOD"
|
![]() |
Go and ask aboki the secret of this business
|
![]() |
Normally if $1 is 1naira then you will see that the price is not the problem but the currency used.
|
![]() |
Jesus came for the poor because what we see as riches is truly not riches. No matter how much you earn, you will still have problem that will confront your income... 3 Likes |
![]() |
My greatest mistake just happened, I go carry Manchester city to win Southampton ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
10 Likes |
![]() |
The smile on my face when I saw Burkina Faso president on the list, I just love this man.
2 Likes |
![]() |
Debt on what and what was the money used for ? Anyway moving forward the way my data dey quick finish nowadays is alarming ooh!
|
![]() |
My brother exercises caution around women, regardless of their size. I go lie 4 u |
![]() |
Before I will say anything concerning this, I want to know if the woman in question is a virgin and a doctorate degree holder ? Anyway their daughter don catch mugu pro max limited edition ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ. 1 Like |
![]() |
Na this type girls I dey like, bro I go lie 4 u. It makes your decision easy, chop and skip. 1 Like |
![]() |
Repeat of 2010 champions league, Inter will win this year champions league.
1 Like |
![]() |
Table don finally turn ๐คฃ๐คฃ๐คฃ welcome the tenant of kirikiri prison
|
![]() |
[quote author=Morbeta11 post=135236259][/quote] Why them dress like Lying in State ๐คจ๐คจ๐คจ |
![]() |
Set awon who man help ๐ค, you didn't tell him about your rent so he is now a General Overseer that sees your rent is due ๐คฃ๐คฃ๐คฃ ......Na ur plug you catch.... |
![]() |
Her lips is loud ๐ค๐ค๐ค๐ค you gerrit
|
![]() |
Welcome to the 2face of life
|
![]() |
3kay945: This kind tools just go like that ๐ฅ |
![]() |
You need to be emotionally matured, spiritually guarded, financially empowered and physically moved.
|
![]() |
This your vegetable no get oil or abi you mix groundnut oil and red oil together ๐คจ. Anyway belle no dey select 1 Like |
![]() |
Woman assaulting woman so weti make we do now ?
|
![]() |
Mortuary attendance dey try ooh!
|
![]() |
Weti toothpaste dey find for there ๐๐๐ this is what we call being at the wrong place at the wrong time...
|
![]() |
Honestly una need to be patient with Tinubu because I believe he will not do anything better in regard this situation so, my fellow Nigerians this struggle continues. APC !!! Broom to the people.... 1 Like |
![]() |
This country you just can't escape problem from Petro to electric, now there's no light to charge up the battery ๐คจ๐คจ๐คจ๐คจ. Welcome to formal giant of Africa |
(1) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |