NewStats: 3,263,150 , 8,179,268 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 08:49 PM 1e4f5fq6w2h |
(1) (10) (of 184 pages)
![]() |
Baba just wan create talk even him say go they laugh himself after him type that rubbish..
4 Likes 1 Share |
![]() |
E painful for us but e no painful to who naa Everybody suppose chop the pain together and enjoy together but na only who na they enjoy. 2 Likes |
![]() |
if I no get Airtime and I dey owe mtn, how we go do am?
12 Likes |
![]() |
Naija we go they like number 2000
|
![]() |
![]() |
![]() |
All does money na Antiques now but e no get value
|
![]() |
only who na like 4 weddings like this...
2 Likes |
![]() |
yarimo:you they craze |
![]() |
The D.P.O no get name?
|
![]() |
You they whine ![]() ![]() ![]() |
![]() |
22,000 abi 220,000?
1 Like |
![]() |
That Samsung ba3 the way e they take swell up eh
67 Likes 6 Shares |
![]() |
How and when?
1 Like |
![]() |
Them they get joy when boko come now everybody go scatter
3 Likes |
![]() |
As who na be police force must you guys use force
|
![]() |
3-2 now na wetin be this one
|
![]() |
Them no they hear word
44 Likes 2 Shares |
![]() |
President TINUBU: Bad guy long time no see? POPE:My presido, Baba I they ooo President TINUBU:No be me and you they run things for Chicago that year? POPE:Baba you never forget all those things na my past na I don be pope ooo who go believe say I fit be pope, I don repent now. President TINUBU:Me self shock na as they make you pope, you were girls they rush that year for Area. POPE : Presido forget does things e don jare. oya go sit down program wan start before people go hear us. President TINUBU:Oya na we go discuss well later.
|
![]() |
Make we pray well so that fire go burn all the bandits
|
![]() |
I don laugh tire
|
![]() |
Baba no carry him bishops go?
7 Likes |
![]() |
Joy go too much ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Hope not life lost? But property don go it's better than lost of life... 2 Likes |
![]() |
Antelope pepper soup..
12 Likes |
![]() |
|
![]() |
case closed ![]() |
![]() |
Middle east don they like sweet in the middle
|
![]() |
helinues:shebi you say no be Efcc arrest am say na Dss 4 Likes |
![]() |
shebi hell nus say na Dss Arrest am
1 Like |
![]() |
badaru911:God bless you 1 Like |
![]() |
[center][/center]
|
(1) (10) (of 184 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |