NewStats: 3,263,829 , 8,181,548 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 07:43 AM 1x176nq6w2h |
(1) (10) (of 81 pages)
![]() |
Fake like silicon tits
70 Likes |
![]() |
Risingblue008:Benin,Asaba, Ebonyi , even Calabar wey more than half of it is jungle u dey compare with Ibadan?...are u sure all is well with u?... Quit doing drugs. On a second thought ,after reading mynd44's comment...please take Ibadan off the list, don't let them come and spoil the peaceful city ๐ 15 Likes 2 Shares |
![]() |
1
1 Like 1 Share |
![]() |
Why not 5?... wayre!
|
![]() |
LagosOrigin:sharrap disgusting,idiotic Chukwudi..u think the great alaafin na your eze' or Obi's mates 3 Likes 1 Share |
![]() |
Uchesis:but na den dey make noise with Audio billions ๐น 2 Likes |
![]() |
Quarterpast:show us your waec and primary school statement of result first 9 Likes |
![]() |
Bank pay am abi Nigerians pay am
12 Likes |
![]() |
The real idamu adugbo ...Awon wayre meji ๐น
1 Like |
![]() |
FreeSpirited:๐ abeg smash am next time u feel that way,with pestle, it's therapeutic , u go relax when ur eyes clear immediately |
![]() |
Nawa
2 Likes |
![]() |
Helpout12345:sharrap...if it happened in Africa...u go dey foam for mouth , dey scream freedom of speech 2 Likes 1 Share |
![]() |
Nawa
|
![]() |
Franky9584:na iPhone ๐น 13 ๐นI dey use, e get ceramic shield glass 2 Likes |
![]() |
Franky9584:๐น๐น๐น no available transformer here o...but I hear one dey NUMBER '13' ,EPL ROAD ....help me confirm abeg๐๐คฃ 1 Like |
![]() |
Franky9584:"I am proud of the way we played, although we lost, but so many positives ,yen yen yen".. Woman United fans don type this nonsense like 500 times already this season ๐น๐น 5 Likes |
![]() |
wiseone28:we don wait...wetin sup hater? 1 Like |
![]() |
PaZwoD:take your med |
![]() |
Another lamba planet ๐
1 Like |
![]() |
See d agbaya headike canoe๐น
|
![]() |
Oga how much u wan pay?.... let's start from there...una go dey call people lazy with salaries that a large part will get consumed by just transportation to the work place๐.. I found someone a job the other day, I dey shame to tell am the salary na just 70k, cos the 70k is just a lil bit above what I spend to fuel car weekly, omo naso d girl said she dey earn 40k in her current job, say the 70 na big upgrade.๐น 3 Likes |
![]() |
id4sho:quit doing drugs |
![]() |
The wife is tired playing script apparently ๐
|
![]() |
Make den free d baby Gorilla to japa abeg
52 Likes 1 Share |
![]() |
123yes: BigBelleControl:na cos den no show... most of dem get pride 65 Likes 1 Share |
![]() |
VillageOracle00:den force u to post? 35 Likes 5 Shares |
![]() |
Comedy ๐
3 Likes |
![]() |
NYSC... Very overrated program
|
![]() |
Abeg! we've seen it all, nothing dey fear us anymore .
2 Likes |
(1) (10) (of 81 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |