NewStats: 3,265,460 , 8,186,793 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 04:34 AM c6c8q6w2h |
E-Money Storms Davido's Wedding With Horses And Masquerades Convoy (62121 Views)
(1) Go Down)
RoiNews2: 9:55pm On Jun 25, 2024 |
See moment billionaire business man Emoney and his brother Kcee storm Davido and Chioma wedding with a massive and unusual convoy of horses and masquerades. https://www.youtube.com/watch?v=2Ms-MyygaGo 7 Likes 1 Share |
Godons1: 6:26am On Jun 26, 2024 |
Typical Igbo man. In everything he must overdo. Wealthier men went to the occasion silently. This one wey him money no reach anything dey do anyhow. Hmmmm.
239 Likes 21 Shares |
MichaelSokoto(m): 6:59am On Jun 26, 2024 |
Hmm! dis kyne high profile wedding ehn, d indoor vawulence wey dey sometimes follow am dey always loud gaaan! I pray my G, Davido does not experience it sha! I sincerely pray so! Abeg, any latest info on dat Tontolet vs Kpokpogarri saga? mek una dey update me abeg! ![]() 27 Likes 3 Shares |
Rexymania(m): 7:42am On Jun 26, 2024 |
Godons1: Na E money you talk say him money no reach? You must be kidding 😆😆 228 Likes 16 Shares |
iLoveYouToo(m): 8:14am On Jun 26, 2024 |
Rexymania: Chief ant, how much e get? Not like i’m in of the clownish statement you quoted. 81 Likes 5 Shares |
Rexymania(m): 8:22am On Jun 26, 2024 |
iLoveYouToo: Just for an imaginary view, that guy is richer than Davido and wiskid ed together 111 Likes 12 Shares |
Godons1: 8:23am On Jun 26, 2024 |
Rexymania: How much he get, compared to other dignitaries that were present? There is possibility say, my money long emoney money. He is an Igbo man, they always hype themselves. Igbo man wey get 1m go dey make mouth like say na 1b he get. 68 Likes 6 Shares |
GeneralPula: 8:33am On Jun 26, 2024 |
Rexymania:Haha Lol. I for like reply you but I knew you didn’t say this out of any logical fact, other than the usual chest beating traits in you guys.. So I’ll just leave you to it.. 134 Likes 10 Shares |
Xiaohei(m): 8:43am On Jun 26, 2024 |
Godons1: You had to mention Igbo. Igbos live rent-free in the heads of some of you people. Hmmm! 150 Likes 9 Shares |
100millionGoal: 9:25am On Jun 26, 2024 |
Godons1:ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ Your tears 🤣 63 Likes 6 Shares |
jubrilELsudan: 9:25am On Jun 26, 2024 |
SUCH AN ODE HE HIS IT'S VERY OBVIOUS HE HAS A VERY LOW SELF ESTEEM HENCE HIS FLAT BRAIN BELIEVES HE CAN GO TO A WEDDING THAT HE IS AN ORDINARY GUEST THEN STEAL THE SHOW AND ATTENTION BY ANNOUNCING HIS PRESENCE OVER THE BRIDE AND GROOM LIKE DOES THIS NONESENSE THAT HE DID EVEN MAKE ANY SENSE? DAVIDO WEY GET WEDDING NO EVEN DO LIKE THIS DAVIDO PAPA WEY SPONSOR THE WEDDING NO EVEN DO LIKE THIS DAVIDO GOVERNOR UNCLE WEY DEY LIKE THINGS LIKE THIS NO DO LIKE THIS WHAT EMONEY DID IS SO DISRESPECTFUL TO BOTH ADELEKE AND CHIOMA'S FAMILIES....LIKE HOW DO YOU STORM A WEDDING THAT YOU ARE AN ORDINARY GUEST WITH MASQUERADES HE JUST BEHAVED LIKE SEY HE DEY FVCK CHIOMA SO E DEY PAIN AM SEY HE CAN'T HAVE HER KUKUNASE ANYMORE 25 Likes 3 Shares |
iCauseTrouble: 9:26am On Jun 26, 2024 |
sylve11: 9:26am On Jun 26, 2024 |
Godons1: Why wetin him do with him life dey vex you? Envying other people na the last class you go attend before graduating to become a full blown kpians. ![]() ![]() 47 Likes 1 Share |
osuofia2(m): 9:26am On Jun 26, 2024 |
Just get money and more money in everything. Life is not fair to the poor
18 Likes 2 Shares |
Nigeriaaa1960(f): 9:27am On Jun 26, 2024 |
The Arrival of Odogwu must be Sighted in a very clear distinct manner
23 Likes 2 Shares |
Graceds: 9:27am On Jun 26, 2024 |
Everything na showbiz ![]() 3 Likes |
Truthbites: 9:27am On Jun 26, 2024 |
Godons1: Go shed tears 30 Likes 2 Shares |
nawa4naija(m): 9:27am On Jun 26, 2024 |
Storm Rex
|
gbaskiboy: 9:28am On Jun 26, 2024 |
I think he over did this one. Igbo Amaka! 7 Likes |
VillagePipu: 9:28am On Jun 26, 2024 |
Godons1: He's an idiot. 20 Likes 1 Share |
Sonnobax15(m): 9:28am On Jun 26, 2024 |
![]() |
ruggedboych: 9:28am On Jun 26, 2024 |
tribal warriors don already start their e-war as usual. This is why nigeria will never progress. look at how Kenya youths united together and fighting their govt for their future........ nigeria is a cured bigoted country. the worst tribalized stupid country in the world
23 Likes 2 Shares |
WarriAproko: 9:28am On Jun 26, 2024 |
Jowizaza wen give Davido Bundle of Dollars and get money this one nor do all this show show o
3 Likes |
Lawrry(m): 9:29am On Jun 26, 2024 |
Cubana priest (Igbo boy) ed Davido (Yoruba boy). The Rich always align but, tribalism divides the poor during election.
45 Likes 1 Share |
mbahdi(m): 9:29am On Jun 26, 2024 |
Odogwu ndi igbo If you like no go make money dey online dey sub 1gb dey rubbish dey old useless men to rule over u 13 Likes |
yusufu16: 9:29am On Jun 26, 2024 |
Everyone was there to show off yesterday.
2 Likes |
PlayerMeji: 9:29am On Jun 26, 2024 |
Okay
|
VillagePipu: 9:30am On Jun 26, 2024 |
Rexymania: The Port license operated by this Emeka was given to a retired General. Emeka operates it and the General collects money. The General's family were there yesterday, no noise. Their houseboy is the one bringing horses and masquerades. Foolish bush dweller. Jowi get money this fool but you never see Jowi do this. 24 Likes 1 Share |
WarriAproko: 9:30am On Jun 26, 2024 |
Dem get luck say Hush puppy dey Jail
17 Likes 2 Shares |
AmazingELixir: 9:30am On Jun 26, 2024 |
Ok
|
Entanglement: 9:30am On Jun 26, 2024 |
Rexymania:mistake quotes |
(1) Reply)
Big-sized Lady Twerks For Nollywood Actor, Rocks Him (photos)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |