NewStats: 3,265,255 , 8,186,136 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 06:04 AM 1c52mq6w2h |
(1) (10) (of 21 pages)
![]() |
Abeg make una help me ask op wetin we go come dey chop
|
![]() |
6m
|
![]() |
Him no get wetin him see.
|
![]() |
Increased prices with shitty services
91 Likes 1 Share |
![]() |
TrackerSK:Help me ask am. 4 Likes |
![]() |
Hahahaha, we talk am before say na agbado economic policies, some people say na lie. How e be now? 7 Likes |
![]() |
randy456:Oga nothing like patriotism, he is just seeking to butter his own bread. 1 Like |
![]() |
Tribal bigots
1 Like |
![]() |
Trust politicians at ur own peril. His vision like d deputy claimed is for his son to become d next governor after esan 8yrs. Just bookmark this statement. 44 Likes 3 Shares |
![]() |
I have always said it, that our traditional and religious leaders have decided to sacrifice d people by not speaking truth to power.
|
![]() |
He should be recarded for simulation
1 Like |
![]() |
richmond500:in all sincerity na u really type this thing? 1 Like |
![]() |
Drop VIN for further checs
|
![]() |
Which reforms exactly? Loans taken with no visible infrastructures in place to determine productivity. 27 Likes |
![]() |
Make una tell dis mofo to shut up. Assuming say I be sniper ehn, my target for be this kind people 30 Likes 4 Shares |
![]() |
Banks I no fit put d small money I get are 1. Access 2. Uba 3. Gtco 4. Firstbank E get ya 1 Like |
![]() |
Wisdomkosi:for PS 2 of course |
![]() |
Is dis for real? Somebody tell me this is a joke taken too far. If this is true, then we have lost one true Nigerian and a top professional at that. RIP man. 2 Likes |
![]() |
MrCork: |
![]() |
Throwback:and who in Nigeria doesn't have medical issues plaguing of their families, whether nuclear or extended? 1 Like |
![]() |
Gear not too good and u want sell 3.2m,oga fear God na
2 Likes |
![]() |
MossadAgent:Ur papa 3 Likes |
![]() |
casualobserver:as u explain am now, u don die? Una go dey act like say na una know book . With all una Sabi book how d country take better? 1 Like |
![]() |
Go put money. S.A dey win this match
1 Like |
![]() |
Chai this country is gone. I buying this very model as my first car for just 900k direct tokunbo in d year 2018.
3 Likes |
![]() |
helinues:so we should pay first before we get stable electricity. This is setting d cart before d horse. |
![]() |
When will d so called leaders of tmrw have their turn, when these ancestors don't want to leave?
8 Likes |
![]() |
There is a thread on cost of clearing cars here on auto section. Read thru it and u might find d right agent to help u out with clearing ur car. Good luck 1 Like |
![]() |
EreluRoz:forget prayers. when politicians want deceive us, dem go say d country needs prayers. God wont do for us what we humans can do. keep that in mind 1 Like 1 Share |
![]() |
location
|
![]() |
yarimo:and ur darling tinubu na saint? 9 Likes 1 Share |
(1) (10) (of 21 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |