NewStats: 3,263,625 , 8,180,806 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 09:35 PM v4iwq6w2h |
(1) (10) (of 167 pages)
![]() |
Tjra:not true....between same Nigerians and politicians |
![]() |
I think it's a fair price if u ask me
|
![]() |
Those comments up there though
1 Like |
![]() |
JAMO4REAL1:wetin concern Igbos for dis matter? |
![]() |
flokii:u fit go back n serve d military....but as for me....na lie |
![]() |
I even thought it was south east.....some people will avoid dis thread
23 Likes 1 Share |
![]() |
olaolaking:so it's no more El Rufai n Atiku?.... 1 Like |
![]() |
autoez:Kuda wey go send money but u won't see it even when d money has bin removed from that Kuda |
![]() |
Nothing will happen sha...no be Nigeria again?
|
![]() |
chipet67:dis one venom no d kill now 6 Likes |
![]() |
Lala food don land
4 Likes |
![]() |
Dis gender sha
9 Likes |
![]() |
TimeManager:for d first time, I am taking u serious.....but u excluded d south west sha |
![]() |
franchasng:that Nasarawa state governor de vex me die...very useless 1 Like 1 Share |
![]() |
Sharpsharp00123:good!....then stop calling Obi Igbo president |
![]() |
Sharpsharp00123:oga allow me vote my Obi in peace abeg |
![]() |
iwaeda:sincerely I want Tinubu to leave but dis northerners take us for a play ground.....ask him when Buhari was doing worse than Somalia....where was Hell Rufai? |
![]() |
I would have ventured into dis but I don't trust ur source of wealth
|
![]() |
Sharpsharp00123:we were asked who we want to be president in 2027, we mentioned Obi, u called it Igbo president is all we wanted but u want Tinubu it is not Yoruba president u want?....make una continue dis hypocrisy sha....so d northerners who want power for their region it is not northern president....na just Obi own una de see |
![]() |
Well he has always bin on d side of Wike so dis one isn't about politics.....
|
![]() |
Hmmm....if dis is true, omo I will be greatly shocked cos d man appears to be God fearing n calm....
|
![]() |
Ever8090:na even wetin I wan ask o |
![]() |
All I know is....Wike too will not last forever....let him do what he wants to do now ...cos with time, he will fade away from Nigerian politics
2 Likes |
![]() |
Racoon:I thought u guys said it's d south east? |
![]() |
Make I no talk sha
2 Likes 4 Shares |
![]() |
Let the traditional worship begin
14 Likes 1 Share |
![]() |
Money good abeg.....shey Regina dey how many years again and her husband?
41 Likes |
![]() |
Obi...asin Peter Obi?
4 Likes |
![]() |
VOLTAGE420:defending manhood by cheating?....I still don't understand u guys.....so a man with guilt cos of love u have for ur wife should be proud to cover his sins n feel big about it?....omo no hope for dis generation abeg 6 Likes |
![]() |
Na by washing machine?
|
(1) (10) (of 167 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |