NewStats: 3,265,061 , 8,185,498 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 10:25 AM t3c6bq6w2h |
(1) (5) (of 5 pages)
![]() |
A bobcat
|
![]() |
Happy Eid El-Kabir!!!
|
![]() |
Suliat thank you
|
![]() |
Alfa, salamalekun!
|
![]() |
Kelvin, weldon sir
|
![]() |
Alhaji Lateeeeeee, nagode!
|
![]() |
![]() ![]() Tope, oooshe!!! |
![]() |
Dem don free dem oooo
1 Like |
![]() |
![]() My Muslim family una too much joor.Una household no go lack better tins |
![]() |
In the spirit of illeya i need raw food with lots of meat. Location-Yaba.Pls my muslim family i need your joy right now much love.
|
![]() |
Dem suppose dey dash us the fuel sef afterall nothing wey government dey do for us
|
![]() |
But what is wrong with that,what are you people hiding? If you have something offensive delete it naaaa.Why keep it? Pls that is not an issue for me,my wife has access to my phone and emails.Albeit, whatever i want to do i still do
2 Likes |
![]() |
FutureFocus: Price pls |
![]() |
Make una sidon for house dey count ceiling while tins dey happen under una nose yet una nor dey see am.God make i no dey ignorant like these people ooo.Abeg make i no just only see miracles but make my persona be a walking miracle, IJN.Amen!
|
![]() |
That is an old photo(2years back)
1 Like |
![]() |
Politics in Nigeria is well away different from the usual global or universal politicking.He needs that coalition to atleast garner 10% chance of defeating the incumbent because Tinubu is as well ready for them.Everyone knew PO won the 2023 election but the game is the game.However,even with the coalition it'll be difficult to defeat APC
1 Like |
![]() |
Money go yakata for street.This is a good move
1 Like |
![]() |
Irony1: That is exploitation naaaaa.Hope that arrangement has been disbanded? |
![]() |
Rossikk: The US govt was also sponsoring this project via an IOC also.This project is huge because of its chain or ripple effect that will cut across the entire landscape of Europe. And it is going to be a major decider in the global oil market 1 Like |
![]() |
Dem never still finish this project?
|
![]() |
Na so dem dey debit me but na small money i dey forgèt for the .But after 3+ days na 0.00 go just flag for the balance.
|
![]() |
I'm not sure i have any because i have always been dareful,inclined to adventure,and willing to take risk just to be enterprising.As a resolve i consider my challenges and misgiven as part of the process or the ultimate design to my purpose.Thus,NO REGRETS
2 Likes |
![]() |
Use scent ĺeaf with a pinch of salt
2 Likes |
![]() |
![]() ![]() ![]() |
![]() |
![]() ![]() ![]() Run oooooo |
![]() |
Mindlog: Abeg connect me |
![]() |
Dem come to buy our armoured tanks with some of our war armouries.So make una relax
|
![]() |
Most CVs are not well crafted for remote jobs pls let's help ourselves. If you need help for Uk,US,Canada,Etc resume drop a comment. Anyone with a good skill on CV crafting can also me to take our people out of this crunching economic bite in our country
|
![]() |
helinues: The dirtier the politics the closer you get in defeating your rivals. The game is not for the weak 1 Like |
![]() |
The guy work Wike. Na silent achiever
11 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
![]() |
How you get the job bros?
|
(1) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 30 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |