NewStats: 3,263,148 , 8,179,261 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 08:37 PM 4m453cq6w2h |
(1) (10) (of 15 pages)
![]() |
NairaLikes:🤣🤣🤣 1 Like |
![]() |
DEXTROVERT:please can you share the names of these football sites you use for football streaming?…been searching for one |
![]() |
soon kor,Asun ni…Awon werey
2 Likes |
![]() |
Racoon:E no go ever end ,,the phoolish ones in this country far out number the sensible ones in a ratio of 1:10,,,,,so it’s never ending trust me ,,,,just save yourself leave the rest |
![]() |
Antoeni:who dey taste honey spit am comot mouth ,the best time to prevent this scourge called emilokan was the last election ,,,,right now he go fight with him life to stay in that position for second term 1 Like |
![]() |
bdon123:Road wey after dem complete kidnappers go lay siege to am dey disturb people ,useless Government and useless ers 2 Likes |
![]() |
Commentor:ask the werey 1 Like |
![]() |
Maxymilliano:Gbam….simple as ABC |
![]() |
chiiraq802:is hope uzodinma not your president’s right hand man ?despite his mumuness?lol abi you want to bring tribalism into this werey |
![]() |
Proudlyngwa:your brain dey leak 4 Likes 1 Share |
![]() |
illicit:Go sleep 😆 2 Likes |
![]() |
make Ona no worry ,make Ona manage the coastal road and the shanties wike dey build follow Abuja ,,that’s achievement enough,,,,werey country 🤣🤣
2 Likes |
![]() |
olaolaking:you dey Kolo 2 Likes |
![]() |
he don change to jalamia?where all him gold and agbada he dey wear for those first photos of am ,,,werey
7 Likes 1 Share |
![]() |
so that make you get more to choose from. ,tuale baba 😄
|
![]() |
NairaLikes:Tell ‘em |
![]() |
themanderon:To the coastal road na ,,,,,project of life 🤣🤣🤣 1 Like |
![]() |
And the politicians caused us pride right ![]() |
![]() |
na wa
|
![]() |
SeeWahala:werey lol 1 Like |
![]() |
Epic gbos😀
|
![]() |
wereys,,for the same venue wey herdsmen don almost wipe out the population yet police hide for station but them fit come road come disturb civilians….
|
![]() |
]Dont worry they are accepting decampees for now ,they will listen to you after the election …thank you for everybody ,,,Werey government and equally Werey electorates
|
![]() |
Papa fit don Dey run one young side chick for outside ,,,.but why na .,,this is just crazy and funny at the same time
|
![]() |
follow fine woman even if your a fine man ,so that mistake no go Dey ,,,,what a beauty
5 Likes 1 Share |
![]() |
Maryokoko:you no sabi them with excuse ? |
![]() |
erniok:so cos judge said your acquitted verbally you come go house go open yansh for fan say your truly free .,,,no wonder naija politicians Dey easily deceive Ona ,,,,Gullible lots |
![]() |
[quote author=TouchNfollow post=135291445][/quote]Glamour girls ,,,,Muzanga,,
1 Like |
![]() |
ClassicEvilSpir:Thats to tell you that no one is Almighty….only God is |
![]() |
Richtaiwo:so what was he doing,,,praying to him or helping him clean his wee,,,,werey |
(1) (10) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |