NewStats: 3,263,492 , 8,180,337 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 09:18 AM 5u5z2uq6w2h |
(1) (3) (of 3 pages)
![]() |
Jesus Christ abeg bring back Da’grin. abi Shey u no be real Jesus Christ? |
![]() |
Even a blind and deaf man know say na Man U go win
1 Like 1 Share |
![]() |
Ashawo Hookup Runs girl Escort Olosho Actress/Artist 1 Like |
![]() |
blowjohn:Guy, forget story. If Liverpool qualifies to the next round dem go beat anybody wey come their way. Liverpool will come with full force, they will play with their champions league experience if they cross paths with any of these clubs u mentioned above. na experience make Real Madrid beat Man city |
![]() |
As it stands, Liverpool is out of the Europa league but Wetin go make Liverpool equalize from 3:0 and qualify to the next round… then Liverpool is the Winner of this competition.. I swear
2 Likes |
![]() |
Below is Guys reaction when you try to insult parent. Guys find it cool when u try to yab their dad, but dem go change for u if u try to yab their mum.😂😂😂 2 Likes |
![]() |
Go Crystal Palace ✅✅ Arsenal will win the premier league trophy 🏆 Liverpool will be disgraced at Anfield today just like how Atalanta shamelessly open their yansh on Thursday night football. 7 Likes |
![]() |
@Seun, Junior pope is finally dead. |
![]() |
Congratulations bro! Your wife is beautiful, good height, natural original skin color. I go soon post my own pre-wedding. na @Jewessgratitud3 i wan marry, na like dis I wan take carry her go see my people 213 Likes 14 Shares |
![]() |
Daniel7543:Ogun kee you there. 1 Like |
![]() |
Jewessgratitud3:i’m fine. How are you feeling now? Hope you’re strong?
|
![]() |
Abeg make person explain to my sweet potato, cupcake, fresh strawberry to prepare dis delicious pepper soup.. she’s my everything!
4 Likes 1 Share |
![]() |
press9jatv:dey play |
![]() |
Jewessgratitud3:Imagine, dem say Light 💡 like u is the same wit one frustrated darkness 🌚 just becus say una name start wit letter J A sweet Angelic lady like u can never be like dat witch… I no fit wait to carry u like dis to go nd see my people
|
![]() |
Pat081:no dey compare dat bitter witch jennyclay to my sweet angelic Jewessgratitud3 She no be the same wit jennyclay,, I no pray make my Angelic Jewessgratitud3 be like dat demonic Jenn… Light 💡 & darkness 🌚 are two different tins |
![]() |
Joy2dworldxyz:Oga no be today people don dey abuse codeine… na even big boys dey abuse codeine for dis era, to buy codeine now you must atleast have 5k for pocket. na Colorado those boys smoke, with 1k u don buy colos. 2 Likes |
![]() |
![]() |
Damnn nigga ![]() I go carry tiwa savage any day, any time twice on a Tuesday evening. My reason is that, after the date with tiwa savage, she go jst open kpekus for me make I knack… but tems go dey very stingy with her kpekus, she go hoard her kpekus like palliative. Meanwhile.. 8 Likes |
![]() |
Jennyclay:Na even ladies like u go learn the hard way. abi ur clitoris don rise becus u don see food wey go wet ur pant… there are consequences for every actions u take in life. I vividly ed dis story, the Late lady and her family (mother) used the Chinese man as their poverty alleviation scheme only to deceive the Chinese man dat their daughter would marry him. Baba no see marriage.. they no gree refund baba him money he has spent so far on her... he felt disappointed and betrayed so baba took the law into his hands. Nigerian girls y’all gonna learn the hard way.. don’t play 153 Likes 12 Shares |
![]() |
Nigerian artists 🇳🇬 need to wake up, work harder and leave Igbo alone. Nigeria music industry still remains the best and number one in Africa… And I appreciate all Nigerian artists for their good and hard works 👍🏻 But with the look of things, if care is not taken South Africa 🇿🇦 music industry would gradually take over the spot. South African artists are now becoming a threat. Before, if South African 🇿🇦 artist drop a song and dance moves, they beg Nigerians 🇳🇬 for help and so that the music can go viral. Do you know South Africans officially owns Amapiano and they have been singing Amapiano since 2019 even before corona virus but just last year when “Asake” sang Amapiano, the song even nominated him for Grammy Awards Imagine what South Africans having been doing for the past 5 years without going viral but a Nigerian artist 🇳🇬 came to the scene and Amapiano went viral within 6 months. But now they fucking don’t need our help and . “Tshwala Bam” is going viral massively without the help of Nigerians. The dance moves is crazy mehn. I love it. I was shocked to even see China 🇨🇳 doing the dance challenge and singing the song well. That says a lot. South Africa 🇿🇦 no wan gree for anybody, Don’t forget South Africans robbed Davido his Grammy Awards for Best African Music “Unavailable”. “Unavailable” went viral more than that mumu “water” song by Tyla. Everyone danced to unavailable from toddlers, teenagers, adults and grandparents. Beautiful song and nice dance moves with a good lyrics but yet they gave the award to Tyla. na only ladies dance to her “water” song, if u be guy and you danced to “Water” song then you are a gay. I don’t see any reason why u as a guy go pour water for ur back begin shake nyash, who u dey shake nyash for? For me? Are u mad? U wan make I use 2 by 2 take plank ur gorilla nyash. As long as u are a Nigerian 🇳🇬 artists, weda or not please work harder and let’s maintain our spot. Nobody can tell which song can even take you the next level. Iamdbull, airforce1 and co. Please let work harder. |
![]() |
I when I still dey abuse cough syrup (codeine)… omo dat thing bad gan, if I down one bottle of cough syrup, everywhere and everything go dey slowwww… if u greet me “how fa” I go jst dey look u like zombie, then after like 10-15mins looking at u I go reply u like "brosss I dey ooo". Everything go jst dey slow.
285 Likes 33 Shares |
![]() |
Elvis2kay:u must be a Yoruba Muslim. We northerners na frm the age of 2 months 7 Likes 3 Shares |
![]() |
Tokshadeen:Jennyclay believes na only men dey commit crimes… now make she come see wetin dis girl do her mama 2 Likes 1 Share |
![]() |
Rod67:unknown Gunmen is also terrorizing ur land so stop capping… u can japa if u no fit stay wit us… we jst dey manage una for dis country. We even want make una japa so dat we can hijack ur states (west, east, south) nd turn ours then Nigeria 🇳🇬 will be full Islamic state. 1 Like |
![]() |
Becus we are the real Nigerians. Nigeria 🇳🇬 is an Islamic state becus of us. We are more populated than Christians. We many east, west and south together. Nobody fit try us. Even for election they need our help becus of our population We are the real niggas of Nigeria 🇳🇬 1 Like |
![]() |
E no easy for me to say away frm adultery. na married woman and engaged Ex girlfriend kpekus dey sweet . at a point my dick will slide out of their pussy then she go use her hand put am back. 2 Likes 4 Shares |
![]() |
Hope no pussy was lost?
31 Likes 1 Share |
![]() |
Truvelisback:she is the HR manager in Allen avenue who recruit more H0eloshos to their industry 5 Likes |
(1) (3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |