NewStats: 3,263,166 , 8,179,301 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 10:05 PM 12k6kq6w2h |
(1) (10) (of 30 pages)
![]() |
Person wey dey supply him weed be like say him dey add dry pawpaw leave sometimes na wetin I notice.
1 Like |
![]() |
Nawaooo, please Sahara reporters tell us his name. Oh! Google can help us...
|
![]() |
highoctane:omo na who go relocate back to 9ja this kind time, alaye I dey far from 9ja o |
![]() |
But Elrufai is more popular than them all. I mean the whole north will vote him if he runs.
|
![]() |
But 92% of Ghana girls backside is something else, when I was there omo I wonder taya. When I asked why almost all of them is with big backside I was told is natural, some told me is from their food. Guy if you enter Ghana u go surprise I swear...
5 Likes 1 Share |
![]() |
hunterezi:na gambler him be, dem dey too get moral the reason dtin keep making them poorer. |
![]() |
U no need to ask much na our savior Garri go dominate every where here, Garri wey don dey safe life before we no wetin be 9ja. I too like Garri but where I dey no Garri, I dey miss you Garri.
|
![]() |
Wasting money for nonsense!!!
|
![]() |
Alaye everybody wan tear race you dey here dey cap nonsense... Wait! Na Nigerians u dey tell about working long hours? Naim be say u no understand Nigerian spirit.
|
![]() |
Immatex:my brother you finish talk, nothing more to add. |
![]() |
Antoeni:no be today my brother, they killed shekau more than six time before shekau was finally killed by rivals terrorists. 3 Likes 2 Shares |
![]() |
obojememe:is not by prayers Ajeh, what will happen will still happen regardless... |
![]() |
E sweet me die!!!!
1 Like |
![]() |
Not only in Lagos o, Abuja own worse. When I dey 9ja Durumi, na Blus and his men everytime. 4get 9ja no biam!
1 Like |
![]() |
dkidd:no! Poverty should be the number 1 thing. |
![]() |
Nobody wan give u advice, u wan tear race from 9ja.
|
![]() |
Is a nice country.
|
![]() |
Is okay...
|
![]() |
Ahmed0336:the best advice so far. You're winning other comments with 4:0 3 Likes |
![]() |
Na dia way if u don dey ABJ u go understand
4 Likes |
![]() |
Wetin black man dey do for gaza? (The picture above)
1 Like 1 Share |
![]() |
I love your confidence. And I must confess Japan possessed many qualities that others lack.
1 Like |
![]() |
E don cast
|
![]() |
I would advise you to go to a well equipped mechanical shop where they will diagnose your car to ascertain the faults,there they will give you list of what to buy with guarantee and they will fix your car hundred percent. Don't patronize road mechanics because it will never end well, they will syphon all your money yet can't solve the problem. I can tell you that you won't spend that much and your car would be okay.
|
![]() |
PJtech:na laff wan kill me with this ur chat and d loan agent. |
![]() |
These girls no wan talk true wetin happen. All of them na capital olosho, dem no gree with madam madam come show dem pepper.
|
![]() |
Goalnaldo:Ajeh no loud am ![]() |
![]() |
TimeManager:na kiss the truth go kpai u las las because your Mumu no be here... 1 Like |
![]() |
Judolisco:so na only smoking the cause kidney failure? |
![]() |
The first time in Nigeria history for prices of things to go down, like cement and fuel na Musa make am happen. The best leader since the creation of Nigeria.
|
(1) (10) (of 30 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |