NewStats: 3,263,183 , 8,179,343 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 11:47 PM 6w1f5zq6w2h |
(1) (10) (of 286 pages)
![]() |
![]() |
owobokiri: I'm telling u, that guy na baller 2 Likes 1 Share |
![]() |
So this unity cup don Tay like this, since 2002
1 Like 1 Share |
![]() |
E no easy ooo, Jamaica una try jor, this dbanj song na wa ooo
1 Like |
![]() |
NEWBIN: Stop that pls, just appreciate them abeg, u guys just like to criticize, weda we lose or win just calm down and enjoy the game 1 Like |
![]() |
Seunfretty: This is the kind of analysis I want to see not bouthing our players all the times 1 Like |
![]() |
I no know why una just dey downplay this our boys, seriously they ar trying in this game, despite that our big boys no dey available, abeg make we praise them small abeg
|
![]() |
NEWBIN: Why una like to dey talk like this na, so Jamaica players cum worship our players abi, haba 3 Likes 1 Share |
![]() |
This game get as e be ooo
|
![]() |
Love800: So where u dey wey we beat Ghana 3 days ago |
![]() |
We ar winning this game live and direct
|
![]() |
smalldoctor: Aswear that person need to be Nigeria president bcoz it takes a lot of courage to do that 1 Like |
![]() |
Fetula4u: God forbid bad thing Aston Villa must beat us today, shey una no allow us beat tothiham for Europa, una never see anything 1 Like |
![]() |
This man no dey hear word aswear, why not play the academy instead or possibly change the format to 442 formation, just try something different, afterall u av nothing to lose or gain
|
![]() |
Nothing we no go see and hear for this world ooo, my own pichure again
9 Likes |
![]() |
What a messed up
|
![]() |
lacasera14: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
OBJ has said it already na that port Harcourt refinery can never be fixed u guys attacked him, make una stop to dey deceive una sef
8 Likes |
![]() |
lacasera14: God forbid bad thing, Aston Villa must beat Man United, we must spoil show for una, shey una gang up go tothiham for Europa final, u guys are happy united did not win the final, this is our time too to spoil show for una, no rest for the wicked ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 8 Likes |
![]() |
bamosagie: The thing surprised me too ooo, abi na Leicester city him wan talk 1 Like |
![]() |
1 Like |
![]() |
Great vibes
|
![]() |
dynicks: I have friends for this Finland buh they ar not telling me the truth, they ar blocking my way of coming over there, pls what is really going on there that they don't wanna tell me |
![]() |
Why would they return, return to where exactly, this shit hole, make una go sit down jor
4 Likes 1 Share |
![]() |
dominique: Honestly dear, the thing just tire me |
![]() |
Aswear amorin is a big fooool, starting Shaw and mount
25 Likes 2 Shares |
![]() |
If Man United no sign osimeh next season then they should just forget about any trophy
2 Likes |
![]() |
Bigwings22: Shaw with his wealth of experience he still doesn't man up |
![]() |
fergie001: Be calming down, united is coming back 1 Like |
![]() |
Forget it, ganacho is useless buh he could have added more threat to the front, bcoz Shaw in this game is utterly useless
1 Like |
![]() |
Nazgul: Shaw was not suppose to start this game honestly speaking, always going back, wetin him keep for that back for goodness sake 1 Like |
(1) (10) (of 286 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |