NewStats: 3,263,801 , 8,181,440 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 12:08 AM f662u

q6w2h

Prinsam30's Posts l604k

Prinsam30's Posts

(14) (of 286 pages)

prinsam30: 9:28pm On Apr 01
Abeg make dem sub this dogu

1 Like

prinsam30: 9:17pm On Apr 01
Wetin this dogu dey play like this na

1 Like

prinsam30: 9:10pm On Apr 01
See as Elanga dey feel himself now

1 Like

prinsam30: 8:50pm On Apr 01
See the kind pull out balls wey casemero dey give nobody dey front to handle it

1 Like

prinsam30: 8:28pm On Apr 01
xynerise:
I wonder what Ten Hag see in Zirkee. That guy is terrible


Pls don't say that, that guy is good wen played right

1 Like

prinsam30: 8:26pm On Apr 01
Only ganacho dey try carry ball go front the Rest will just sit back and be strolling
prinsam30: 8:20pm On Apr 01
These Man Utd players na wa ooo dem no fit even hold the ball

1 Like

prinsam30: 6:16pm On Mar 31
OriOko88:
undecided
E con be like say, the bigger the country,the bigger the natural resources. Most of those countries are in the top 5 biggest in d world by land mass.

I tot we are made to believe Africa has the most natural resources in the world. I really doubt this stat. Apart from oil,wat other resources does Iran have. Abeg na fake stat


That's what I tot too
prinsam30: 6:13pm On Mar 31
So Nigeria no even dey among them.... Na wa oooo
prinsam30: 11:59am On Mar 29
VDM oya over to u
prinsam30: 7:00pm On Mar 25
Emilo:
This Arokodare or whats his name. What is he even playing? Dude is not serious at all. We had Cyril Dressers to bring, they went to bring in this guy. Always looking to backward.


Shey I talk am that day some idiots are telling to give him time, this was his first game, what rubbish, that guy no sabi anything at all
prinsam30: 6:58pm On Mar 25
I talk am say that our defense will soon concede goal

5 Likes

prinsam30: 6:13pm On Mar 25
OLa Aina is a big fooool

1 Like

prinsam30: 6:11pm On Mar 25
helinues:


Iwobi had ball than the rest of the Eagles players in first half.


Just look at them chances he just missed now
prinsam30: 5:54pm On Mar 25
SmartyPants:


Iwobi is not in this game?? You dont deserve to watch football.


Those few threats by the Zimbabwe, iwobi was culpable
prinsam30: 5:52pm On Mar 25
virginchaser:
I am just tired of hearing "a little bit too high, a little bit too low and a little bit close to scoring."


Aswear make dem score this thing make we rest na

2 Likes

prinsam30: 5:49pm On Mar 25
Simon chukwueze and iwobi are not in this game at all

3 Likes

prinsam30: 5:45pm On Mar 25
See this useless ref abeg

2 Likes

prinsam30: 5:44pm On Mar 25
This players dey fear to enter their 18box
prinsam30: 5:41pm On Mar 25
Abeg wetin lukman dey wait for see beta goal
prinsam30: 5:38pm On Mar 25
Abeg chukwueze should be sub now

1 Like

prinsam30: 5:36pm On Mar 25
These guys should open up na
prinsam30: 5:34pm On Mar 25
Wetin chukwueze dey play na

1 Like

prinsam30: 5:30pm On Mar 25
ManOfSon:
Just seen two great chances for Zimbabwe on the break. This very high defensive line by the eagles could be their undoing here.


Aswear that defense is seriously leaking
prinsam30: 5:29pm On Mar 25
They midfield is not moving front
prinsam30: 5:23pm On Mar 25
That right wing is seriously leaking
prinsam30: 5:21pm On Mar 25
Our defense ar sleeping

1 Like

prinsam30: 5:19pm On Mar 25
Make una cross this ball to osimeh na
prinsam30: 5:16pm On Mar 25
Wetin iwobi dey play like this na
prinsam30: 5:16pm On Mar 25
Wetin dey worry these our defenders na
prinsam30: 5:11pm On Mar 25
See beta goal opportunity, these guys ar been wasteful upfront

3 Likes

prinsam30: 7:03pm On Mar 21
Abeg na who be this number 8 sef, that guy no sabi anything, he was just playing against us, this coach should not repeat this kind of mistake again nest time, how can u remove osimeh for this mumu player

3 Likes

(14) (of 286 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.